Trying out Chinese food in Ikeja Lagos. πYi chuan xiang #chinesefood #lagosliving #explore Dining 37 Comments @AmakaBlessing-z6q 4 months ago Chike no go kill person with laugh oooooo πππππβ€β€β€ @NaijaboyinCAliTV 4 months ago You Dey try my brother! @kingsleyvincent-hd 4 months ago This chike is not a normal version. @jibola_ogo 4 months ago Na wasting of money be this oh Chike You know say I no go lie for you @jibola_ogo 4 months ago Why you Dey enter Babcock students, leave us abeg ππ @oyinade7426 4 months ago Which kain restaurant be dat? @adebowaleifeoluwasimeon3885 4 months ago Na you dey find wetin no lost sir, well done sirπππ @EchezonaKelechi 4 months ago Na so you go drink kayamata one day π @manaski5689 4 months ago If I hear say then find you 2k. @Mr9jafarmer 4 months ago ππππππ @uwaomachikwerem1240 4 months ago You always have me laughing π π π π π @techjunk8467 4 months ago True true we supposed help you with 2k nowπ @glorykufre359 4 months ago Chike, I will try this o I am not sure I will be able to eat thisπππThat akpu sure pass oWas it tasty at all? @Iamtemmar 4 months ago Babcock catching stray π @Fisolord 4 months ago Nah korea Soju drink I still dey find π @Akutamaduemmanuel 4 months ago Who dey chop Chinese food inyama @elizabethokonkwo2817 4 months ago Chike, Sha no go chop lizard and cockroach o @Christineomoike 4 months ago Only you don talk truth about the taste there. Welldone Chike @Thetalk_ing_od-gz7cf 4 months ago Fi mi leπππ @craftedimagetv 4 months ago Chike is standing out and thinking about the Chinese bill ππππππ @AlbrightLartebea 4 months ago Dude is soo funnyππππππππ @Peter-u1n 4 months ago You for just jejely cook your indomie for house oo instead of going to yicha anya gi for 17k ππ @femilicious 4 months ago Na who send you. You just look confusedπ€£. I Don't go anywhere without seeing the menu online. I Don't like surprises! @mosimabaleyetunde4489 4 months ago Chike, leave me and my wrapper in peace ππ who sent you to go and eat Chinese noodles ππ no 2k for you abeg @AngelsReality-12 4 months ago Ewo π @ojirucomfort297 4 months ago I sure say you no finish the food πππ @JenniferEke-s7z 4 months ago Chike y you con go buy rubber band as noodles π π π π π π @waldie_angel 4 months ago The just you're calling while stating the price is killing meπ @elokaduru7845 4 months ago Send you account for the 2k @OladokunOmolola-b2f 4 months ago Fimile, wasile π @marvellousogolo 4 months ago Fi mi le, la si le, wa luh iyawooo πππ @RoseKenny-g8p 4 months ago πππ 2k ππππβ€β€ @ANIMERANGER_101 4 months ago We don't enjoy tofu oh in babcock @EzeBlessing-hv1tx 4 months ago No be this kind tofu Babcock students dey enjoy oooπ @MΓ§huntΓ£rz 4 months ago Taaa who go give you 2k π after that entire food marathon π₯± can never be me πΉ those Chinese food wey no dey get pepper @seyiadeshina3648 4 months ago Dr Chike Yinchuaya fimile and ponmo for mushroom. Keep it up @sekkinat 4 months ago Echian ke πππ iyawo even Dey there π π π Write A CommentYou must be logged in to post a comment.
@AmakaBlessing-z6q 4 months ago Chike no go kill person with laugh oooooo πππππβ€β€β€
@adebowaleifeoluwasimeon3885 4 months ago Na you dey find wetin no lost sir, well done sirπππ
@glorykufre359 4 months ago Chike, I will try this o I am not sure I will be able to eat thisπππThat akpu sure pass oWas it tasty at all?
@craftedimagetv 4 months ago Chike is standing out and thinking about the Chinese bill ππππππ
@Peter-u1n 4 months ago You for just jejely cook your indomie for house oo instead of going to yicha anya gi for 17k ππ
@femilicious 4 months ago Na who send you. You just look confusedπ€£. I Don't go anywhere without seeing the menu online. I Don't like surprises!
@mosimabaleyetunde4489 4 months ago Chike, leave me and my wrapper in peace ππ who sent you to go and eat Chinese noodles ππ no 2k for you abeg
@MΓ§huntΓ£rz 4 months ago Taaa who go give you 2k π after that entire food marathon π₯± can never be me πΉ those Chinese food wey no dey get pepper
37 Comments
Chike no go kill person with laugh oooooo πππππβ€β€β€
You Dey try my brother!
This chike is not a normal version.
Na wasting of money be this oh Chike
You know say I no go lie for you
Why you Dey enter Babcock students, leave us abeg ππ
Which kain restaurant be dat?
Na you dey find wetin no lost sir, well done sirπππ
Na so you go drink kayamata one day π
If I hear say then find you 2k.
ππππππ
You always have me laughing π π π π π
True true we supposed help you with 2k nowπ
Chike, I will try this o
I am not sure I will be able to eat thisπππ
That akpu sure pass o
Was it tasty at all?
Babcock catching stray π
Nah korea Soju drink I still dey find π
Who dey chop Chinese food inyama
Chike, Sha no go chop lizard and cockroach o
Only you don talk truth about the taste there. Welldone Chike
Fi mi leπππ
Chike is standing out and thinking about the Chinese bill ππππππ
Dude is soo funnyππππππππ
You for just jejely cook your indomie for house oo instead of going to yicha anya gi for 17k ππ
Na who send you. You just look confusedπ€£. I Don't go anywhere without seeing the menu online. I Don't like surprises!
Chike, leave me and my wrapper in peace ππ who sent you to go and eat Chinese noodles ππ no 2k for you abeg
Ewo π
I sure say you no finish the food πππ
Chike y you con go buy rubber band as noodles π π π π π π
The just you're calling while stating the price is killing meπ
Send you account for the 2k
Fimile, wasile π
Fi mi le, la si le, wa luh iyawooo πππ
πππ 2k ππππβ€β€
We don't enjoy tofu oh in babcock
No be this kind tofu Babcock students dey enjoy oooπ
Taaa who go give you 2k π after that entire food marathon π₯± can never be me πΉ those Chinese food wey no dey get pepper
Dr Chike Yinchuaya fimile and ponmo for mushroom. Keep it up
Echian ke πππ iyawo even Dey there π π π