Trying out Chinese food in Ikeja Lagos. πYi chuan xiang #chinesefood #lagosliving #explore Dining 37 Comments @AmakaBlessing-z6q 1 week ago Chike no go kill person with laugh oooooo πππππβ€β€β€ @NaijaboyinCAliTV 1 week ago You Dey try my brother! @kingsleyvincent-hd 1 week ago This chike is not a normal version. @jibola_ogo 1 week ago Na wasting of money be this oh Chike You know say I no go lie for you @jibola_ogo 1 week ago Why you Dey enter Babcock students, leave us abeg ππ @oyinade7426 1 week ago Which kain restaurant be dat? @adebowaleifeoluwasimeon3885 1 week ago Na you dey find wetin no lost sir, well done sirπππ @EchezonaKelechi 1 week ago Na so you go drink kayamata one day π @manaski5689 1 week ago If I hear say then find you 2k. @Mr9jafarmer 1 week ago ππππππ @uwaomachikwerem1240 1 week ago You always have me laughing π π π π π @techjunk8467 1 week ago True true we supposed help you with 2k nowπ @glorykufre359 1 week ago Chike, I will try this oI am not sure I will be able to eat thisπππThat akpu sure pass oWas it tasty at all? @Iamtemmar 1 week ago Babcock catching stray π @Fisolord 1 week ago Nah korea Soju drink I still dey find π @Akutamaduemmanuel 1 week ago Who dey chop Chinese food inyama @elizabethokonkwo2817 1 week ago Chike, Sha no go chop lizard and cockroach o @Christineomoike 1 week ago Only you don talk truth about the taste there. Welldone Chike @Thetalk_ing_od-gz7cf 1 week ago Fi mi leπππ @craftedimagetv 1 week ago Chike is standing out and thinking about the Chinese bill ππππππ @AlbrightLartebea 1 week ago Dude is soo funnyππππππππ @Peter-u1n 1 week ago You for just jejely cook your indomie for house oo instead of going to yicha anya gi for 17k ππ @femilicious 1 week ago Na who send you. You just look confusedπ€£. I Don't go anywhere without seeing the menu online. I Don't like surprises! @mosimabaleyetunde4489 1 week ago Chike, leave me and my wrapper in peace ππ who sent you to go and eat Chinese noodles ππ no 2k for you abeg @AngelsReality-12 1 week ago Ewo π @ojirucomfort297 1 week ago I sure say you no finish the food πππ @JenniferEke-s7z 1 week ago Chike y you con go buy rubber band as noodles π π π π π π @waldie_angel 1 week ago The just you're calling while stating the price is killing meπ @elokaduru7845 1 week ago Send you account for the 2k @OladokunOmolola-b2f 1 week ago Fimile, wasile π @marvellousogolo 1 week ago Fi mi le, la si le, wa luh iyawooo πππ @RoseKenny-g8p 1 week ago πππ 2k ππππβ€β€ @ANIMERANGER_101 1 week ago We don't enjoy tofu oh in babcock @EzeBlessing-hv1tx 1 week ago No be this kind tofu Babcock students dey enjoy oooπ @MΓ§huntΓ£rz 1 week ago Taaa who go give you 2k π after that entire food marathon π₯± can never be me πΉ those Chinese food wey no dey get pepper @seyiadeshina3648 1 week ago Dr Chike Yinchuaya fimile and ponmo for mushroom. Keep it up @sekkinat 1 week ago Echian ke πππ iyawo even Dey there π π π Write A CommentYou must be logged in to post a comment.
@AmakaBlessing-z6q 1 week ago Chike no go kill person with laugh oooooo πππππβ€β€β€
@glorykufre359 1 week ago Chike, I will try this oI am not sure I will be able to eat thisπππThat akpu sure pass oWas it tasty at all?
@craftedimagetv 1 week ago Chike is standing out and thinking about the Chinese bill ππππππ
@Peter-u1n 1 week ago You for just jejely cook your indomie for house oo instead of going to yicha anya gi for 17k ππ
@femilicious 1 week ago Na who send you. You just look confusedπ€£. I Don't go anywhere without seeing the menu online. I Don't like surprises!
@mosimabaleyetunde4489 1 week ago Chike, leave me and my wrapper in peace ππ who sent you to go and eat Chinese noodles ππ no 2k for you abeg
@MΓ§huntΓ£rz 1 week ago Taaa who go give you 2k π after that entire food marathon π₯± can never be me πΉ those Chinese food wey no dey get pepper
37 Comments
Chike no go kill person with laugh oooooo πππππβ€β€β€
You Dey try my brother!
This chike is not a normal version.
Na wasting of money be this oh Chike
You know say I no go lie for you
Why you Dey enter Babcock students, leave us abeg ππ
Which kain restaurant be dat?
Na you dey find wetin no lost sir, well done sirπππ
Na so you go drink kayamata one day π
If I hear say then find you 2k.
ππππππ
You always have me laughing π π π π π
True true we supposed help you with 2k nowπ
Chike, I will try this o
I am not sure I will be able to eat thisπππ
That akpu sure pass o
Was it tasty at all?
Babcock catching stray π
Nah korea Soju drink I still dey find π
Who dey chop Chinese food inyama
Chike, Sha no go chop lizard and cockroach o
Only you don talk truth about the taste there. Welldone Chike
Fi mi leπππ
Chike is standing out and thinking about the Chinese bill ππππππ
Dude is soo funnyππππππππ
You for just jejely cook your indomie for house oo instead of going to yicha anya gi for 17k ππ
Na who send you. You just look confusedπ€£. I Don't go anywhere without seeing the menu online. I Don't like surprises!
Chike, leave me and my wrapper in peace ππ who sent you to go and eat Chinese noodles ππ no 2k for you abeg
Ewo π
I sure say you no finish the food πππ
Chike y you con go buy rubber band as noodles π π π π π π
The just you're calling while stating the price is killing meπ
Send you account for the 2k
Fimile, wasile π
Fi mi le, la si le, wa luh iyawooo πππ
πππ 2k ππππβ€β€
We don't enjoy tofu oh in babcock
No be this kind tofu Babcock students dey enjoy oooπ
Taaa who go give you 2k π after that entire food marathon π₯± can never be me πΉ those Chinese food wey no dey get pepper
Dr Chike Yinchuaya fimile and ponmo for mushroom. Keep it up
Echian ke πππ iyawo even Dey there π π π